Beginning

Beginning~ Joeboy

Omo, walahi
If dem point gun to my head say make I deny you
I go tell them say lai lai
No be lie...
I fit to spend all my money on you [oh no]
Spend a couple couple million on you
Give you loving till you say e don do eh eh

Special type of feeling that I feel when I'm with you
O n dun mo mi
Anytime wey I dey with you
I want your heart and soul and your whole body too
I can't let you go, I'm beginning to beginning to fall in love

This love no be ordinary thing
You supposed to be one night fling
But now...I dey catch feelings
I dey vex when I see you with another person

Oh no!
I fit concentrate no more
Make we felicitate, jowo
Hold me tight and rub all my head
Baby oh, make I feel alright

Special type of feeling that I feel when I'm with you.........................................................................................

Bạn đang đọc truyện trên: AzTruyen.Top