Apollo
Apollo~ Victony
Another world
Yeah, yeah, yeah, yeah, yeah
(P)
I no go dey oh
I no go dey one side con dey wait
Apollo dey oh
I no fit con dey look Uche face
Omo wobe oh
Ebelebe go fit to win your case oh
So I no go dey oh
I no go dey one side con dey wait
I follow dey oh
I follow dey when money dey rain
So no go dey oh
So no go dey where ibadi dey waste
Omo wobe oh
Ebelebe go fit to win your case oh
So I no go dey oh
I no go dey one side con dey wait (iwo!)
Apollo dey oh
Apollo dey oh
Apollo dey ehhhh
Apollo dey oh
Maami, pull over
No go run over, me girl
Beggie slow down
Know na bulldozer for your back
Draw me closer
Draw me closer
Make I touch
Beggie, slow down
No go run over
Me, my girl
I no go dey oh
I no go dey one side con dey wait
Apollo dey oh
I no fit con dey look Uche face
Omo wobe oh
Ebelebe go fit to win your case oh
So I no go dey oh
I no go dey once I con dey
Ayy, con dey wait for your body oh
My salvation
Reverend father sey e dey for your body oh
If I go kpai, my resurrection sef go dey for your body oh
It's a miracle working body oh
Everything dey for your body oh
Na na na
Hmmmm
Na na na
No go put me for cemetery oh
Na na na
Kele sey owo wa necessary oh
Na na na
Baby
Na na na
Eh
Na na na
Eh
Apollo dey oh
I no go dey
Yeah yeah
I no fit come
Ebelebe go fit win your case oh
Hmm
I follow dey oh
I follow dey when money dey rain
So no go dey oh (so no go where)
So no go dey where ibadi dey waste
Omo wobe oh
Ebelebe go fit to win your case oh
So I no go dey oh
I no go dey one side con dey wait (Giddem!)
Bạn đang đọc truyện trên: AzTruyen.Top